GuitarTuna Pick
GuitarTuna

Obtén la experiencia completa en la aplicación

Abrir

Hey acordes de guitarra fáciles por
Timaya
Timaya

N/A
Verse 1
Em
D

Yeah my brothers and sisters
B
Em

I know you've been trying so hard

To make it one way or the other
A

in life mehn

We dey feel bad in one way or the
D

other say mehn

You kon dey feel like say you escort
B

people come dis world

Na Jehovah be the key mehn
Em

Let's keep trying

With fact say you know God
G
Em

you no go fall
Verse 2
D

Girl I want you to know
Bm

I'm alive I just dey go
Em

I perfect when I start
G
A

Na so so people despise me oh
D

Dem say I no go grow
B

So tey dem say I go stop
Em

for road

Den na una way God I go thank you for
D
A

everything you give me
Verse 3
D

Thank God oh thank God oh

Una for killing me oh killing me
B
Em

Everybody body say hey
A

hey hey hey hey
D

Turnaway iyo turnaway iyo
B

mbana oh mbana
Em

Everybody body say hey
A

hey hey hey hey
Verse 4
D

When I sing I want you to

know the truth is bitter

The time I start many people
B

dem dey wonder
Em

Now they've turned to ask
G
A

who be Timaya
D

Everywhere you go I dey on like fire

Some people dey wan

quench this fire

Dem call the fire service
B

to quench the fire
Em
A

Dem no know say holy ghost fire
D

Wey I for don say

Right now I'ma serve them serve them
B

I believe dem my God
Em
A

Everybody say hey hey hey hey hey l
D

never do any good for my life oh
Bm
B

And people make un a leave me alone
Bm
Em

Everybody say hey
A

hey hey hey hey
Verse 5
D

Na una way iyo iyo

Eh na una way iyo
B
Em

Everybody body say hey hey hey hey hey
A
D

Oh iyo oh iyo oh iyo
B

ooh iyo
Em

Everybody say hey hey hey
A

hey hey
Verse 6
D

Everybody everybody sing say

When me and Eldies bin dey hustle

When me and my guy Timmy
Bm

we dey for one room
Em

So the people dey laugh
A

Dem say Timaya will be like

church rats
D

When na see me say

Right now I don dey chop chate

My mama and papa dem
B
Em

dey so proud eh

Oh dem love me
A

I swear to God dem dey proud eh chai
D

For the fact say I know Jehovah
Bm
Em

I no go afraid of any motherfucker chai

Sorry for using that motherfucking
A

word

My brother I dey vex
D

Ma say I'm talking to you
B

My brother you can make it just say
Em
A

Hey hey hey hey hey chai chai
Verse 7
D

Everybody sing say

If you can believe say you

go make it like this
B

You say you go make it to the top
Em

Just say hey hey hey hey hey
A
D

Chai everybody just gerrout
Verse 8
D

If you be woman you dey find pikin oh
B

You don married you never born
Em
A

ooo

Say hey hey hey hey hey
Verse 9
D

When I sing say

If you be young girl fine lady

You dey find husband who
B
Em

go marry you eh
A

Say hey hey hey hey hey
Verse 10
D

Everybody everybody say

You don hustle you don tire
B

You dey look for work everybody say
Em
A

Hey hey hey hey hey
Verse 11
D

When I sing say One

day na own go better
B

Jehovah well bless me eh everybody
Em
A

Hey hey hey hey hey
Verse 12

Chai hai
D

That God of Shedrack and Abednego
Bm

Na the same God wey go bless
G
Em
A

you oh say

Hey hey hey hey hey
Verse 13
D

When I sing say

I'm talking to you and

you eh
Bm
G

You are frustrated you don get food
A
D

Hey hey hey hey hey
B

Jehovah you are to much
Em

Yeah hey hey hey hey
E
A
G#b
A
D

hey

¿Qué te pareció la canción?

Necesitas iniciar sesión para dejar una calificación.
Aprende a tocar Hey de Timaya con GuitarTuna

Domina Hey de Timaya en guitarra y explora 10000 tablaturas creadas por nuestros editores verificados.

Ya sea que estés aprendiendo Hey de Timaya por primera vez o perfeccionando tus habilidades, GuitarTuna facilita la práctica en guitarra, bajo y piano. Únete a 2 millones de músicos que ya tocan las canciones que aman en GuitarTuna. Calificado 4/5 en la App Store.

Acordes
  • Em

  • D

  • B

    2
  • A

  • G

  • Bm

    2
  • E

  • G#b

Cejillo: 4

Transportar

0

Desplazamiento automático20%

Únete a millones que tocan con GuitarTuna

  • Afinador #1

    en AppStore y Google Play

  • +

    Calificación en AppStore y Google Play

  • M

    Descargas en todo el mundo

  • k+

    Canciones disponibles

Con la aprobación de guitarristas de todo el mundo

  • La mejor aplicación de afinación de todas

    MaddProfessor

    He descargado muchas aplicaciones de afinación antes y, definitivamente, esta es la mejor. Es fácil de usar y súper amigable, y tiene muchísimos acordes y canciones divertidos para ayudarte a aprender nueva música. La recomiendo mucho.

  • Aplicación bien diseñada

    Rose the Black Cat

    Principalmente uso esta aplicación para afinar mi guitarra. ¡Es increíblemente fácil! También tiene una gran selección de canciones para tocar y muestra qué acordes tocar y cómo formar las posiciones con los dedos.

  • Me hizo volver a tocar

    Tuliketsune

    Conseguí esta aplicación para afinar una guitarra vieja y noté que tiene una función que se desplaza automáticamente mientras toco acordes de canciones famosas. Por alguna razón, esto fue mucho más motivador para mí que cualquier otra forma de practicar guitarra. Ahora realmente estoy practicando y recordando los nombres de los acordes 🙂

  • Arma secreta

    Brad

    No solo es un afinador (la mejor aplicación de afinación que he usado), sino que también tiene un metrónomo, juegos, acordes y una gran variedad de instrumentos para elegir. Además, es SÚPER fácil de navegar. ¡Me encanta! Gracias por crear una aplicación increíble. De un músico a otro, ¡GRACIAS!

  • Afinador muy confiable

    theNewPaul

    ¡Esta es una gran aplicación! Muy fácil de usar y muy confiable. Si estás comenzando, puedes eliminar una gran preocupación al afinar rápidamente y sin complicaciones con esta app. ¡La recomiendo mucho!

  • Este es el mejor afinador de guitarra de todos.

    Caleb Schafli

    Afina tu guitarra con precisión para obtener el mejor sonido. También me gustan los demás juegos porque te enseñan a tocar diferentes acordes y puedes aprender a identificarlos escuchándolos. ¡Todo es sin conexión!

  • Genial para afinar y tocar

    Lynae T

    Me encanta lo fácil que es afinar, encontrar y tocar mis canciones favoritas.